2023 Presidential Election results at the state Level.

All di presidential results as collated by Inec from di 31 LGAs for Uyo, Akwa Ibom state don enta wit dis latest local goment areas dem announce.

Na Inec go announce di final winner of di states and general winner.

IKOT EKPENE LGA:

APC 11803

LP 5985

PDP 6624

NNPP 207

IKOT ABASI LGA:

APC 2875

LP 4616

PDP 6900

NNPP 153

UKANAFUN LGA:

APC 6152

LP 2067

PDP 7751

NNPP 160

UYO LGA:

APC: 7769

LP: 27534

PDP: 12245

NNPP: 1044

ABAK LGA:

APC: 15058

LP: 5057

PDP: 7017

NNPP: 123

Provisional result wey INEC don announce for Lagos presidential election show say Labour Party na dem take di lead for di state.

But INEC for national level go need ratify di result from di state before dem go declare di official winner for Lagos State.

Accredited voters : 1347152

APC 572606

LP 582454

NNPP 8442

PDP 75750

LAGOS MAINLAND LGA

APC 20030

LP 18698

NNPP 257

PDP 3005

Total vote cast 45,299

Acredited voters 45686

EPE LGA

Registered voters 160361

Accredited voters 30683

APC - 19867

LP - 3497

NNPP - 76

PDP - 5221

Valid votes - 29222

Rejected votes - 1356

Total votes cast - 30578

IKORODU LGA

Registered voters - 364,072

Accredited voters - 90539

APC - 50, 353

LP - 28, 951

NNPP - 400

PDP - 4, 508

Valid votes - 86,647

Rejected votes - 3, 892

Votes cast - 90539

IBEJU LEKKI:

Accredited 29808

APC - 14685

LP - 10410

NNPP - 104

PDP - 2329

IKEJA LGA

Regd voters 322600

Accredited voters 57530

APC -21276

LP - 30004

NNPP - 337

PDP - 2280

Total valid votes 55062

Rejected votes 2468

Total votes cast 57530

BADAGRY LGA

REGD VOTERS 227518

ACCREDITED VOTERS 53939

APC - 31903

LP - 10956

NNPP - 153

PDP - 6024

TOTAL VALID VOTES 50618

REJECTED VOTES 2952

TOTAL VOTES CAST 53570

AGEGE LGA

REGD VOTERS 365889

ACCREDITED VOTERS 53858

APC 29568

LP 13270

NNPP 1513

PDP 4498

TOTAL VALID VOTES 50892

REJECTED VOTES 2923

TOTAL VOTES CAST 53815


INEC still dey continue to collate presidential results from local goment areas of Lagos state,

Returning officers dey take turn to read out di results from dia areas of assignment.

Here na two LGAs wey dem just announce.

Alimosho LGA

Registered 855724

Accredited 158209

APC 62909

LP 71327

NNPP 701

PDP 8201

Mushin LGA

Registered voters: 406132

Accredited voters: 73975

APC 41907

LP 23390

NNPP 410

PDP 3478

Ojo LGA

Registered voters: 401798

Accredited voters: 70494

APC 20603

LP 38859

NNPP 462

PDP 3701

Provisional result as released by INEC Abuja collation centre.


Collation of presidential election resume for Asaba, Delta state
Collation of presidential election results don resume for Delta State.

So far, eight local goment don announce dia results out of di 25 Local goment areas for Delta State.

See di local goment wey don collate dia results so far.

Na Inec go announce winners of each state, and di general winner for di national level.

BOMADI LGA:

APC 2421

LP 3134

NNPP 38

PDP 4429

NDOKWA WEST

APC 3840

LP 12889

NNPP 56

PDP 8599

IKA SOUTH

APC 3290

LP 17,868

NNPP 166

PDP 7,485

WARRI NORTH

APC:1379

LP: 2417

NNPP:52

PDP: 3411

ETHIOPE EAST

APC:6314

LP:10,806

NNPP:402

PDP:7,854

ANIOCHA SOUTH

APC1,686

LP14,208

NNPP113

PDP4,672

Palava break out for INEC collation centre for Uyo, di Akwa Ibom State capital as party agents reject results from Oruk Anan Local Goment Area of di state.

Dem allege fraud for di result wey dem collate for di local goment area as follows:

ORUK ANAM LGA:

APC 7039

LP 2617

PDP 8962

NNPP 74


INEC collation center for Uyo, Akwa-Ibom state don resume di collation of di presidential election result.

Akwa Ibom get 31 local goment areas, 4,353 polling units and 2,357,418 registered voters.

Dem announce 23 local goments areas yesterday. E dey expected say dem go announce di remaining eight LGAs today.

EKET LGA:

APC 4675

LP 13238

PDP 9757

NNPP 315


Kwara state breakdown as announce by Inec for di state:

Registered voters: 1,695,928

Accredited voters: 497,519

Total votes cast: 469,971

Total voided votes: 26,712

APC - 263,572

LP - 31,166

PDP - 136,909

NNPP - 3,141


Presidential election result collated by Inec for Ondo state
Di Vice Chancellor of di Federal University Oye-Ekiti wey also be di Returning Officer for di collation of di presidential results for Ondo state, Prof. Abayomi Fasina don announce di total votes from di 18 local goment areas of di state.

See di breakdown:

Total Registered Voters 1,991,344

Total Accredited voters 571,402

APC 369,924

LP 47,353

NNPP 931

PDP 115,163

SDP 1,293

Total Valid Votes 550,998

Total Rejected Votes 19,009

Total Votes Cast 570,007

Di Vice Chancellor of di Federal University of Agriculture Abeokuta, Prof. Kayode Adebowale wey also be di INEC retuning officer announce di results.

Registered Vote 2687606

Accredited voters 612341

Total vote cast 611448.

APC - 341554

LP - 85829

PDP - 123831

NNPP - 2200

SDP - 738.


Di Independent National Electoral Commission don announce Asiwaju Bola Tinubu of di APC as di winner of di presidential election for Ekiti state.

EKITI STATE

APC 201,494

PDP 89,554

LP 11,397

NNPP 264


Collation of presidential election result don begin for Uyo, di Akwa Ibom State capital.

ONNA LG

APC - 1396

LP - 4,745

NNPP - 157

PDP - 8741

OKOBO LGA

APC - 3168

LP - 2490

NNPP - 172

PDP - 5273

ITU IGA

APC - 4134

LP - 6001

NNPP - 919

PDP - 7276

ETIM EKO LGA

APC - 5182

LP - 1711

NNPP - 40

PDP - 4733

IBENO LGA

APC - 878

LP - 2403

NNPP - 47

PDP - 656

ESIT EKET LGA

APC - 3819

LP - 2555

PDP - 4484

UDUNG UKO LGA

APC - 1555

LP - 1068

PDP - 2701

NNPP - 94

IKA LGA

APC - 5511

LP - 1054

NNPP - 35

PDP - 3750

IKONO LGA

APC - 6620

LP - 5198

PDP - 6731

NNPP - 243

URUAN LGA

APC - 5287

LP - 3024

PDP - 9327

NNPP - 918

OBOT AKARA

APC - 4477

LP - 2542

PDP - 8029

NNPP -

EASTERN OBOLO LGA

APC - 1674

LP - 1345

PDP - 2345

URUE OFFONG/ORUKO

APC - 3697

LP - 2010

PDP - 3419

NNPP - 36

IKONO LGA

APC - 6620

LP - 5198

PDP - 6731

NNPP - 243

INI LGA:

APC - 3943

LP - 2894